No no no, hmm Original Oh no no no, no no no
ノー ノー ノー、うーん オリジナル オー ノー ノー ノー、ノー ノー ノー
I go dey put myself in order Make I no go kpai person daughter No be only me be her lover If na play make you stop am Abeg make you use your upper Before dem say na only me dey chop am Go dey out myself in order Before them do omugwo for the matter Obuolobuolo just dey hala say the rumor don dey yapa Her booby dey balabala Obolo childs obu rubber
俺は秩序を保とうとしているんだ 誰かの娘とトラブルを起こさないように 俺だけが彼女の恋人じゃない 遊びなら止めておけ 頼むから賢く振る舞ってくれ 俺だけが彼女を独占していると思われないように 秩序を保とうとしているんだ 彼女のためにお祝いが行われる前に 噂がどんどん広まっているって、あちこちで言われている 彼女の胸は揺れるんだ あの娘の体型は最高だ
She let me climb all night She come in right on time She dеy give me pronto Low low What I really want is yolo Wе making love all night She come in right on time She give me pronto Low low What I really want is yolo
彼女は一晩中俺を甘やかしてくれた 彼女はちょうどいいタイミングで現れた 彼女はすぐに応えてくれるんだ ゆったりと 俺が本当に欲しいのは自由気ままな時間 一晩中愛し合っているんだ 彼女はちょうどいいタイミングで現れた 彼女はすぐに応えてくれるんだ ゆったりと 俺が本当に欲しいのは自由気ままな時間
My Theresa mm I dey put am mm She dey feel am mm She dey lick am mm E dey sweet am mm I dey give am mm Panel beat am mm, when she need am Iyo oh oh iyo oh oh Nobody no no, say me and you don mm mm Say me and you don mm mm
マイ テレサ 俺はお前を愛してる 彼女はそれを実感してる 彼女はそれを味わってる 彼女はそれを楽しんでいるんだ 俺は彼女に尽くしている 彼女は必要とすればいつでも俺を頼る イヨ オー オー イヨ オー オー 誰も俺と彼女がもう一緒にいるって言ってない 誰も俺と彼女がもう一緒にいるって言ってない
Roborobo ye Girl you wanna raba stylee You waka make you enter my way Girl you chop my pay Only you dey make my day You dey whine fit to make a man craze I say roborobo yeh You wanna raba stylee Come grind for me girl ikaite Girl you rub my chest Girl you dey make my day Come whine for me girl ekaite I say roborobo
ゆっくりと 女の子、君は私のスタイルが好きみたいだね 君は歩いてきて私の前に現れた 女の子、君は俺の心を掴んだんだ 君だけがおれの心を躍らせる 君は男を狂わせるほど魅力的なんだ ゆっくりと 君は私のスタイルが好きみたいだね 女の子、一緒に踊ってくれ 女の子、君は俺の胸に寄り添う 女の子、君は俺の心を躍らせる 女の子、一緒に踊ってくれ ゆっくりと
My Theresa mm I dey put am mm She dey feel am mm She dey lick am mm E dey sweet am mm I dey give am mm Panel beat am mm, when she need am Iyo oh oh iyo oh oh Nobody no no, say me and you don mm mm Say me and you don mm mm
マイ テレサ 俺はお前を愛してる 彼女はそれを実感してる 彼女はそれを味わってる 彼女はそれを楽しんでいるんだ 俺は彼女に尽くしている 彼女は必要とすればいつでも俺を頼る イヨ オー オー イヨ オー オー 誰も俺と彼女がもう一緒にいるって言ってない 誰も俺と彼女がもう一緒にいるって言ってない
Gimme mm mm Give me another mm Gimme another till I get gorimapa mm mm Drown for my mm Holy water mm Ten litre e no go do mami water Raba bam bam Girl you fit off the lantern Swear we go turn the mattress No tell me calm down Babe no tell me calm down Ngozi Chimamanda A Raba bam bam Swear she go hear this matter Swear she go continental Don't tell me calm down Ngozi Chimamanda Swear she go hear this matter It's STG Ochochochocho Make way, bad boy is coming through Ajebo Hustlers Kpos lifestyle
もっとくれ もう一回くれ 満足するまでずっとくれ 俺に溺れてくれ 神聖な水 10リットルじゃ足りないよ ゆっくりと 女の子、君はランプを消せる 俺たちはマットレスをめちゃくちゃにするだろう 落ち着いてって言わないでくれ ベイビー、落ち着いてって言わないでくれ ゴジ チママンダ ゆっくりと 彼女はきっとこのことを聞くはずだ 彼女はきっと大陸全体に広めるだろう 落ち着いてって言わないでくれ ゴジ チママンダ 彼女はきっとこのことを聞くはずだ 絶対に チャッチャチャチャッチャ どけろ、ワルモノがやってくるんだ Ajebo Hustlers Kpos ライフスタイル