HOV

Remaによる曲「HOV」は、努力と成功、そして周りの人々に対する警戒を歌った曲です。歌詞には、困難を乗り越えてきた自分自身や、周囲に潜む偽物の存在、そして未来への希望が描かれています。特に、自身の経験を通して得た教訓を共有し、リスナーに努力と誠実さを奨励するメッセージが込められています。

今日だけの特価で Amazon の人気の商品を買おう!

I don hustle sha My leg don do plenty waka E reach to call me oga You see as my body set E don tey when me and my guys we dey fetch water Shoutout to my dad I learnt my lesson, both good and bad Eyes open, ooh la la Nobody fit whine me for the street sha, ahh

俺はいつも頑張ってる 足はたくさんの道を歩んできた みんなが俺を呼ぶ 見てくれよ、俺の体がどうなってるか 俺と仲間が水を汲みにいく時、太陽は照りつけ 父さんへの叫び 俺は教訓を学んだ、良いことも悪いことも 目は開いてるよ、おお、ララ 誰も街で俺を困らせることはできない、ああ

Oya just dey jekelebe All your mates dey hustle, you dey kpenkelemes Make you reason am sef, I go motivate you to an extent Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get If you do me evil just dey prepare for your karma nla Pray the real ones live longer Too many snakes under the grass Osagie know me sha All the prophecy I dey do am I dey see many things wey pass una regular eyes Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta

みんなただ座ってぼーっとしてる 周りのやつらはみんな頑張ってるのに、お前はただぶらぶらしてる よく考えろ、お前のやる気を引き出す方法を教える 自分で足を使って、俺が教えてきた知識を使って もし俺に悪事を働いたら、大きなカルマが待ってることを覚悟しておけ 本物の仲間が長く生きられますように 草むらにはたくさんの蛇がいる オサジエは俺を知ってる 俺がする予言はすべて本当なんだ 普通の目では見えないものも見てる きっとイグボを吸ってるせいだろう、頭が冴えてるんだ、タタタタ

Mavin say second quarter don dey load E no go tey 'til my money go billion My neck don dey fold like Dino, ah I no be politician, but I don dey see their kind of money EFCC they fit dey hear me, ewo Any legal money, once upon a time was illegal money To my generation, I be (Hov) I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow Na your body go tell you then, you go know

マビンは第2四半期がもう始まったと言ってる 俺の金が数十億になるまで、そう時間はかからない 俺の首はディノのように太くなってる、ああ 俺は政治家じゃないけど、彼らの金を見てきたんだ EFCCが俺のことを聞いているかもしれない 合法的な金は、かつては違法な金だったんだ 俺の世代では、俺は(HOV)なんだ 雪の中で暑い日に人を助けることは難しい 自分の体が教えてくれる、その時にわかるんだ

Oya just dey jekelebe All your mates dey hustle, you dey kpenkelemes (You dey kpenkelemes ooh) Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (Ehh) Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get If you do me evil just dey prepare for your karma nla (Karma nla) Pray the real ones live longer (Live longer) Too many snakes under the grass (Grass) Osagie know me sha (E know) All the prophecy I dey do am (Ahh) I dey see many things wey pass una regular eyes Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta

みんなただ座ってぼーっとしてる 周りのやつらはみんな頑張ってるのに、お前はただぶらぶらしてる(ぶらぶらしてるよ) よく考えろ、お前のやる気を引き出す方法を教える(ええ) 自分で足を使って、俺が教えてきた知識を使って もし俺に悪事を働いたら、大きなカルマが待ってることを覚悟しておけ(大きなカルマ) 本物の仲間が長く生きられますように(長く生きられますように) 草むらにはたくさんの蛇がいる(草むら) オサジエは俺を知ってる(知ってる) 俺がする予言はすべて本当なんだ(ああ) 普通の目では見えないものも見てる きっとイグボを吸ってるせいだろう、頭が冴えてるんだ、タタタタ

この日本語訳をシェアしよう!

他の歌詞も検索してみよう

Rema の曲

#ラップ